XPost: talk.politics.guns, alt.politics.homosexuality, alt.politics.nationalism.black
XPost: alt.hollywood
In article <t1s7gc$383k3$
3@news.freedyn.de>
bks@panix.com (Bradley K. Sherman) wrote:
Dis no bi de first case of Monkeypox for Cameroon, since 1996
weh deh identify de first case, monkey pox di appear from taim
to taim. For 2018 deh bi get cases for Southwest and Northwest
and for Southwest regions for 2019.
Cameroon dey for high alert afta monkey-pox kill pikin for six
moons afta di deadly disease kill pikin for Ayos-Centre region
Afta de pikin die de mami start sick and results for e test show
de mami get na monkey-pox and say na de same tin weh e kill de
pikin, health officials tell BBC News Pidgin.
Epidemiology and Pandemics for Cameroon health ministry say
since number five day for January, 2020 deh notice two cases for
monkeypox, pikin for six moon and e mami.
Afta deh health officias confam de case, Ayos district hospital
start investigate but deh nova identify anoda case,
Monkey pox na viral infection weh e di komot from animal, wen
pesin get contact wit de sick animals dem or from human being
but e don kill na about 11 percent for pipo weh deh get'am.
Monkey, squirrels, rats and gorillas na de principal carriers
for dis monkey pox de doctor explain.
Monkeypox disease don enta Cameroon - Health minister
Nigeria: Monkeypox don enter Lagos, 6 other states
"For now we di look for additional cases from pipo weh deh bi
get contact wit de mami and e pikin weh e die. Health
authorities di shine eye more wit team from today from central
service of ministry", Dr. Patricia Mindjime of Epidemiology and
Pandemics for Cameroon health ministry tok.
De doctor say monkey pox no get any tin for do wit Ebola even if
de two disease di komot from animal, but deh get different ways
for enta human being.
Signs for monkey pox
Monkey pox signs na fever, rashes for skin and inside hand and
weakness
Tips for pipo weh deh di sell bush meat
Wear gloves before you touch sick animal
Wash hands wit wata and soap afta you touch bush animal
No touch dead animal
Tips for community
Make community avoid physical contact wit sick pesin
Wash hand wit soap and wata if deh touch sick pesin
Cook bush meat fain before deh chop
Avoid contact wit sick animals
Go for health centre if pesin get fever wit rashes weh deh komot
for skin and inside hand
Another thing we de for inside dis tori
Black and gay, you will pay.
https://www.bbc.com/pidgin/tori-51096702
--- SoupGate-Win32 v1.05
* Origin: fsxNet Usenet Gateway (21:1/5)